There are 50 words starting with W. Page 1
2 3 4
|
wayo
|
Definition
Trickery and deception
Example
Kunle like to de do me wayo
Added by: bonboi • Go to word page • Not yet rated by anyone.
|
|
waziri nose
|
Definition
A curse word.
Extremely wide nostrils.
Example
Abeg commot from here with your waziri nose. Mscheww!
Added by: onoye25 • Go to word page • Not yet rated by anyone.
|
|
well well
|
Definition
Properly,totally or completely.
Example
This shirt dey fit me well well. Make I buy am.
Added by: totelian • Go to word page • Not yet rated by anyone.
|
|
welu welu
|
Definition
a word to emphasize how good something is
Example
I dey enjoy dis food welu welu
Added by: ona660 • Go to word page • Not yet rated by anyone.
|
|
wetin
|
Definition
what is
Example
wetin be your name?
Added by: Oba • Go to word page • Not yet rated by anyone.
|
|
wetin dey?
|
Definition
what\'s up?, how\'s it going?
Example
wetin dey shele for school?
Added by: kwana • Go to word page • Not yet rated by anyone.
|
|
whinch
|
Definition
a bad person
Example
this Tolu girl na winch
Added by: jamjam • Go to word page • Not yet rated by anyone.
|
|
whosai
|
Definition
never, impossible
Example
Chinwe say she come first for teh mathematics exam. Whosai
Added by: bonboi • Go to word page • Not yet rated by anyone.
|
|
winch
|
Definition
witch. a person who does juju or black magic
Example
the woman na winch, na why nobody dey talk to am.
Added by: totelian • Go to word page • Not yet rated by anyone.
|
|
|
|