Comot
Definition:
to leave a place
Example:
bros you no go comot for there before dem ring bottle for your head?
To remove; To take off
Example:
Abeg comot dat tin jo
SPREAD THE WORD TWEET FACEBOOK EMBED
Synonyms: